#END SARS
Muhammadu Buhari: President Buhari confam say #EndSARS violence kill 69 afta "Lekki toll gate Lagos" shooting
23 October 2020
President Muhammadu Buhari tell one extra-ordinary meeting wit all former Nigerian leaders say a total of 69 pipo na im dem kill inside di katakata across Nigerian.
Dem include 51 civilians, 11 police officers and 7 soldiers.
Wetin di president confam dey come afta more than 48 hours wen armed sojas open fire wit live bullets at unarmed #EndSARS protesters on Tuesday around 6:45pm for Lekki toll gate for Lagos.
Na di next day kasala wey turn heavy violence burst across di West African kontri.
Tori be say days of katakata wey start afta protests against police brutality don shake di kontri, wit serious destruction and tiff tiff and even killing join for plenti cities.
For di very difficult moment, President Buhari bin do meeting wit all former Nigerian presidents and military heads of state.
Di current high level of unemployment na danger for di kontri and goment gats tackle am to make sure say peace and stability dey di kontri.
President Buhari say im administration carry am for mind well-well to ansa all di tins wey di protesters dey clamour for.
Oga Buhari tok-tok pesin tell BBC say for di online meeting, say di presido say at least sixty-nine pipo bin die across Nigeria including eleven police officers and seven sojas.
E no dey clear yet weda di figures include protesters wey security forces allegedly kill on Tuesday for Lagos.
Di Nigerian army don deny say dia men fire di protesters.
Why you fit trust BBC News
How dem dey take use am
As e concern BBC
Privacy Policy Cookies
Call BBC
AdChoices / Do Not Sell My Info
© 2020 BBC. De external site no concern BBC. De way wey we de take go external link. STATE HOUSE
Another thing we de for inside dis tori
Muhammadu Buhari: See President Buhari speech today on Nigeria #EndSARS protests
22nd October 2020
Travel visa: [Visa free countries] Nigerians fit travel to Barbados, Georgia, without IELTS - See oda places here
23rd October 2020
Top Tori
AS E DE HAPPEN See states wia govnors order pipo to return 'looted' Covid palliatives
Informate me
'Pipo dey harass us cos we different'
24th October 2020 4:57
#EndSARS & simple explainer of wetin dey happun for Nigeria
23rd October 2020
See wetin President Buhari tok for im broadcast on #EndSARS protests
22nd October 2020
Wetin be SARS?
23rd October 2020 3:27
Who be DJ Switch, di Nigerian Disc Jockey wey feem Lekki toll gate End SARS shooting?
21st October 2020
'Dem kill my husband for nothing'
16th October 2020 1:34
Deaths increase for Mother Francisca International Bilingual Academy attack
7 hours wey don pass
Thousands of pipo break into warehouse for Gwagwalada Abuja
3 hours wey don pass
How to apply for Federal Government 2021/2022 scholarship award
23rd October 2020
De one we dem de read well well
Lagos curfew update and how security be today 1
Wetin e mean for di Oba of Lagos to lose im staff 2
Sojas dey do house to house search for Calabar loot 3
Wetin we know about Kaduna state curfew 4
NECO exam update today 5
Thousands of pipo break into warehouse for Gwagwalada Abuja 6
How to apply for Federal Government 2021/2022 scholarship award 7
See wetin President Buhari tok for im broadcast on #EndSARS protests 8
"I chop noodles, semo (loot) and I dey kampe afta NAFDAC warning" 9
How Nigerian suspects hide inside ship wey travel from Lagos to England
I got you
ReplyDeleteYou are right
ReplyDelete